# \[ninopal\] Artist Style Anima

> \[ninopal\] Artist Style Anima: a style LoRA for Anima by Malebolgia. Trigger words: malebolgia. Recommended CFG 3.

Canonical: https://shigaru.com/s/7988909627

- **Type:** Style
- **Base model:** Anima
- **Creator:** Malebolgia
- **Price per use:** Free
- **Recommended settings:** CFG 3
- **Source:** [Civitai](https://civitai.com/models/3027274?modelVersionId=3438308)

## Use it

Add `--sref 7988909627` to a prompt.

## Trigger words

- malebolgia

## About

The model I think is fairly self explanatory.

https://ebible.org/pcm/GEN01.htm You now have a reason to read the bible.

This is a real language. Pidgin English.

Jenesis

Introdushon

Jenesis and di oda books wey Moses write (Exodus, Levitikus, Nombas and Deutronomi) na to tell us about Israel pipol story and na dem bi di first part for di Bible. Na Moses take Israel pipol komot from Egypt. Jenesis tok about how Israel take get betta pozishon for God eye, as E dey plan for evry human being. Wen God kreate di world, E get betta plan for us, but awa pride and sin kon spoil evritin. Bikos of di sin, wahala, trobol and sofa wey dey di world, God kon distroy di world with wota. Leta, God kon choose Abraham and promise en and en shidren. Na dis bi di main story for dis book. Israel wey Abraham, bi dia grand-papa, na di pipol wey God choose and na dem E go take bring evribody for di world kom back to ensef. Jenesis end with Israel family wey don kon plenty well-well, but dem nor dey di land wey God promise dem. So di next book (Exodus) kontinue di story. Na twelf sekshon dey di rest of dis book. Each sekshon tok about one main pesin and di life of di pesin. Dem arrange dem like dis, so dat wi go fit undastand human being story from di biginnin.

1

God Kreate Di World

1 Wen di world just start, na God kreate di heaven and di eart. 2 Di eart nor get shape at-all. E dey empty and darkness kover di wota, but God Spirit dey waka on-top di wota.

3 So God kon sey, “Make lite kom.” And lite kon kom! 4 God si sey di lite dey good, so E kon separate di lite from di darkness. 5 God koll di lite, “Day” and di darkness, E koll am, “Nite.” And dat evening and morning kon make am di first day.

6 God sey, “Make di wota divide into two, so dat space go dey di middle.” 7 So God separate di wota wey dey under di space from di wota wey dey on-top di space. And na so e kon bi. 8 God koll di space, “Sky.” And dat evening and morning kon make am di sekond day.

9 God sey, “Make di wota wey

## Versions

- **v1**

## Related

- [Styles](https://shigaru.com/explore/styles): every public style
